Nollywood actress, Mercy Aigbe has allegedly tied the knot with her married lover, Adekaz despite online drags.
A clip from their wedding ceremony was shared by the contentious IG blogger, Gistlovers who had previously called out the thespian for being in an amorous relationship with a married man with four children.
Adekaz was also fingered to be the owner of Ibaka TV.
Gistlovers further disclosed that in a bid to conceal their romance, Mercy Aigbe wished her lover a happy birthday in advance today, 23rd January, only on WhatsApp, but speedily posted him on IG after the secret got unraveled.
Read the write-up below:
“Hello tueh tueh let’s take a short break from mummy G.O matter , Vawulence Headquarters I fear una ooo😂😂😂una make a whole mercy for Dey wish her married gbola ontop WhatsApp, she nor fit wish am on Instagram she know say una go scatter her page 😂😂😂😂as we don post this one now, una go see say she go run wish am, wait on it, flaunting Married men in WhatsApp 😂😂 according to our source sef, as the man wife no Dey naija again, them don do nikkai for mercy codedly , una go Dey do film to advocate say make people no ruin homes, but Na una Dey ruin homes, it is well oooo, i come in peace , Mercy iyawo D owner, Adekaz. Mercy wey no Dey merciful, Igi pawpaw oni wo luwa ooo.”
“😂😂😂😂😂😂😂I talk am, I tell una say I sabi all these yeyebrities tactics, why she nor post am since 😂😂😂😂😂Mercy wey nor get mercy on her fellow woman😂😂 Part of the reason wey Dey make Bagrand(gentry her ex husband) beat am then be say she Dey nack all these marketers and producer, he don clear now 😂😂make all of una getat abeg, so Na married man be your own D’owner , no wonder you Dey hide am like palliative 😂😂😂i come in peace”
“Actress Mercy Aigbe ties the knot with her Married boyfriend, Marketer Adekaz and also the owner of Ibaka Tv, where she derived the name, D’owner from. Cong……..
I come in peace”
See post below:
Read Also:
- "Thank you for being a source of happiness" - Mercy…
- Adekaz’s first wife issues stern warning, gives…
- "At last I thank God the truth is out" - Mercy…
- Nkechi Blessing lashes out as lady vows to snatch…
- "After stealing her dad from her mom" - Mercy Aigbe…
- Nengi finally breaks silence amid reports of dating…